i just dey start
and i don dey start to dey get enemies, ojere
wait now why una dey vex
make i land first, before you bury me, ojere
got girls online, got girls in line
t’on fe r’imi ojere
all of them fine, but am focking with the finest
won jeri mi ojere
won kere si mi mhen
presence mi kon d’awon am, ojere
but, my guy walahi, me i no send them
i no get airtime ojere
i no get time oje’ but they rolling hand ojere
no be say pe pride oje
but you’ rolling with the best gang, ojere
these girls dey fumble
them dey form hard to get, ojere
if she want dey long you, bros
abegi, use your hand, ojere
about last night i really blame it on the grey goose ojere
i think say she be coke bottle
but woke up to see bottle of farouz ojere
oh my god awon fans mi, e se o ojere
i never let the team leave me behind
e le bere l’owo seun, ojere
am living life for where i dey
so i am straight out on here, ojere
real recognize real, but, you’ fake
get out of here ojere
you can ask about me
nigba ti mo broke, dem dey always doubt me
omo mo ti l’owo
zero smello round me
apg and dmw na dem dey find me
ose ose e seun, ojere
ose ose ose ose ose e seun, ojere
ose ose ose ose ose e seun, ojere
ose ose ose ose ose e seun, ojere
ose ose ose ose ose e seun, ojere
zero at the zone we dey smoke on alariwo
ah s’are lo dubai emi, banco, ati obo
3k doughs dey for pocket
and you know that we spending the dough
gave her all that d, now she calling me daddy o
yo yo yo yo steady be getting the the dough dough
look at me from head to toe though.
N!gga you already know know
i am frosh
yea i dey rock only designer clothes
and dem dey pay me for every show
and if you dey owe me mehn am at at your door
yo yo yo yo steady be getting the the dough dough
look at me from head to toe though.
N!gga you already know know
i am frosh
yea i dey rock only designer clothes
and dem dey pay me for every show
and if you dey owe me mehn am at at your door
you can ask about me
nigba ti mo broke, dem dey always doubt me
omo mo ti l’owo
zero smello round me
apg and dmw na dem dey find me
ose ose e seun, ojere
ose ose ose ose ose e seun, ojere
ose ose ose ose ose e seun, ojere
ose ose ose ose ose e seun, ojere
ose ose ose ose ose e seun, ojere
you gat to keep up with the simplest
and you fit to misplace something
taking too many boo shii from these nighar
switching on me started snitching on me
cut them off, quickly from my circle, as the ring leader
no new friends and fock all the old ones
who mess with oluwa by the time when i dey growing up
time now, i be king i dey rap i dey sing
i step onto the ring, now they all trying to show me love
i no dey Fvck with you i no dey Fvck with you
and just because we dey for the same class
for secondary school
e no mean say you be my g
e no mean say i owe you shi
e no mean say you fit come chill for my crib
without informing me no, no, no, no, no
no, no, no, no i no like am
it’s funny, how the ones that famz now
are the ones wey dey cover books for exam
but, it’s okay it’s okay
e m’owe but mo mo way, lati j’awo
fun emi, family, ati friends mi too much money
yeah
ojere
dmw ojere…ojere
the ape in the building ojere…ojere
adey, on the beat ojere….ojere