LYRICS: Burna Boy – On A Very Good Day ft. Wande Coal

DOWNLOAD AUDIO

[wande coal]
on a very good day
me my guys we be chilling this way
doing some business
get some girls some booze
as soon we making this pay
on a very good day
i’ll be in the caribbeans
or chilling on a boat cruise
going to south of france
and end at montego bay

 

 

[wande coal]
lady fine oh
see wetin you carry for your behind oh
lady fine oh
this your body na divine oh
lady fine oh
she killing it on a down low oh
lady fine oh
the way you give it to me they don’t know oh

 

 

[burna boy]
see the way me get e money
nor be packaging, packaging, packaging
see the way the ladies love me
no be packaging, packaging, packaging
as i dey shine
no be packaging, packaging, packaging
na reality for real e
no be packaging, packaging, packaging
get e money like dangote
if you get e money make you thank god
oshey dalu nagode…..nagode
and all my N!ggas wey dey dance so
bi monshe korin wan jo
and all of my people for the sanko
think say na lie bere lowo wande coal

 

 

[wande coal]
it’s burna boy and wande coal
spaceship black diamond we be bad guys
when we come through you should know
sharpest mother Fvcking bad guys
who are you, who are you talking to
e be like say be like you no know me
and me i nor blame you cos
you already know on a very good
on a very good day
you no go fit to talk to me this way
but just because you fine
i no go let you escape
i nor go lie i just dey feel your packaging
she dey package
she dey package
i no go lie i just dey feel your package
now you got me speak another language
to ba bamidele wa ri pe ola pe

 

 

[burna boy]
tori won kin gbadun
ba shey n’gbadun
inu ma bi won
binu shey n’gbadun
inu bi won pe kilo happen
mo sign eh fun
wo nikin sha hun
she wan tin da hun
kilo wa’n so
won ti koja bus stop
i dey tell you my guy make
he your eye sharpen
cos if you looking around
to see wetin happen
you go see many many
packaging, packaging, packaging
all the way me get e money
no be packaging, packaging
packaging

 

 

[wande coal]
lady fine oh
see wetin you carry for your behind oh
lady fine oh
this your body na divine oh
lady fine oh
she killing it on a down low oh
lady fine oh
the way you give it to me they don’t know oh

 

 

[wande coal]
oh my god oh my god oh
different account wey
i get for my bank is so large oh
omo gon we too bad oh
and if you reason am check
am you go see say i no lie oh
i nor come here to brag oh
cos the level wey i dey you
no go fit follow me drag oh

 

 

[burna boy]
i get the money and i do it everyday
everything i need all come on me
turn a monday to a holiday
do it on a very good day
on a very good day
on a very good day
from there the side to orile
on to jacunu where me dey
everything nice on a very good day

 

 

[wande coal]
lady fine oh
see wetin you carry for your behind oh
lady fine oh
this your body na divine oh
lady fine oh
she killing it on a down low oh
lady fine oh
the way you give it to me they don’t know oh

 

 

[burna boy]
many many packaging
packaging packaging
all the way me get e money
no be packaging packaging
packaging

 

 

[outro]
lady fine oh
see wetin you carry for your
behind oh…..eh eh eh
lady fine oh
this your body na divine oh oh oh oh
lady fine oh
she killing it on a down low oh
lady fine oh
the way you give it to me
they dont know oh oh

Related Post

Leave a Reply