LYRICS: Bangin – A to Z (WordPlay) | @wwwbangin

DOWNLOAD AUDIO

A: African lyrical genius, wordplay me flow like me aint serious
B: Bangin is the name as you know, get a seat and listen as me flow on
C: Call dem police dem, to chase out them babylon away from we end
D: Dont let oppotunity, pass you by, watch and shadow as you carry on
E: Enemies plenty everywhere, jeje dey blow your trumpet in the air
F: Follow your leader, any mistake wey you make, na him go be your teacher
G: Go for what you believe, whatever you sow, surely na him you go ripe
H: Hangout with some people dem, wey go see your mistakes and help you fix
them
I: Invest your kobo, kobo, tori oni lari, tomorrow fit no pop up
J: Jahovah, na only him fit cross you over
K: Keep on keep on, keep pushing on brother dont stop.
L: Leave them make them dey talk talk, you just focus on your dream, just
dey work work
M: Make your money dey call call, i say make you leave them make them dey
talk talk
N: No matter how them try oo, prove to them they cant stop your shine oo
O: Open your mind when you dey follow follow, insert your CD(Cond0m) if you
know you want to jolojolo
P: Prayer Prayer, prayer should be your watch word
Q: Que sera sera, whatever will be will surely be
R: Road to your zion, you will meet some friends like dogs, some like a
lions
S: Slow and steady na him dey win dey race o
T: Talk less, act more. if your idea no reach, you can google to ask more
U: Under the canopy of God, na there make you put your faith
V: Vanity upon vanity, always remember everything is vanity
W: Wake up from your slumber, hug your hustle tight like bumper to bumper
X: Xenophobia should stop among we africans
Y: You and i, you and i should live as brothers
Z: Zoom Zoom Zoom Zoom, boy am Zooming on x 10

Related Post

Leave a Reply