LYRICS: DJ Spinall – Pepper Dem ft. Yemi Alade

DOWNLOAD AUDIO

hmm hmm hmm hmm hmm
eh eh eh eh eh
ha ha ha ha ha
eh eh
eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh
ha ha ha ha ha
e pepper dem
spinall pepper dem
e pepper dem
mr dj pepper dem
spinall pepper dem

e dey pain you say i tanda like this
say e dey pain you say i dey sing like this
too be fine girl abegi no be beans
too be fine boy abegi no be beans
yeba

e pepper dem
mr dj pepper dem
spinall pepper dem
oya make we pepper dem
e pepper dem
mr dj pepper dem
spinall pepper dem
oya make we pepper dem

eh pepper dem
pepper dem wopa
say make we pepper dem
pepper dem

pull up in a rover…..pepper dem
****…..pepper dem
dancing jangolover…..pepper dem
say e dey pepper dem
mo ti gba grammy oh
check linda ikeji
dem just dey yan my story story oh
say e dey pepper dem chai

e dey pain you say i tanda like this
say e dey pain you say i dey sing like this
too be fine girl abegi no be beans
too be fine boy abegi no be beans
yeba

e pepper dem
mr dj pepper dem
spinall pepper dem
oya make we pepper dem
e pepper dem
mr dj pepper dem
spinall pepper dem
oya make we pepper dem

eh pepper dem
pepper dem wopa
say make we pepper dem
pepper dem

tatafo tatafo
abeg where you dey go
this your way na kolo
pepper dem
tatafo tatafo
abeg where you dey go
this your way no good oh
if you see your brother failing
say make you help am
if you see your sister wailing
say make you help am
if you see say dem succeed
say make you join am
if you see your brother see your sister anybody
make you roll up

e pepper dem
mr dj pepper dem
spinall pepper dem
oya make we pepper dem
e pepper dem
mr dj pepper dem
spinall pepper dem
oya make we pepper dem

eh pepper dem
pepper dem wopa
say make we pepper dem
pepper dem

pepper dem
make e pepper dem
i don talk pepper dem
make e pepper dem
e pepper dem

spinall pepper dem
spinall oya
what if
what if
she murder murder
dj spinall murder murder dem
eh so what if
eh eh what if
we murder murder
we we we murder murder dem so
what if
we murder murder
we we we murder murder dem
what if…what what what if
we murder murder
we we we murder murder dem

Related Post

Leave a Reply